Rema Reason You (Lyrics) Video
Rema Reason You (Lyrics) Video Download, Divine Ikubor, professionally known by his stage name Rema, is here with the official lyrics to his song "Reason You." Sing along, stream, download, and share the Reason You Lyrics Video by Rema. You can also find audio below.
Reason You Lyrics By Rema
Another banger
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu?
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Won de n pe mi l'omo go
I don turn laughing stock to my friends
Say superstar boy like me
For one girl I just dey fool myself
You are special to me
I no fit rеason you less
You dey shack me likе pami from the day wey I see you
The melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Girls dey find me unti globally
You see me first hand and you no kolobi
The thing dey muzz me
And you dey vex for men 'cause her ex sey toxic
Girl I'm sorry on behalf of everybody
Shey na money, take am baby kilokanmi
The melanin shining
I love that dress and the person in it
In my feelings
Oluwa gan sef deserve credit
Omoge, anything you want
I go give you like say I be genie
And the way you dey move e be like say you get boyfriend
I say make I ask you
Oh omo won
Are you taken or are you available?
Girl I no dey whine you
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
You dey heat my processor
Shey na you wey dey shift my heart and my medu
Tell me what can I do
If to say I no see anything in you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
I no go reason you
I no go reason you, I no go reason you
Audio | Rema - Reason You Mp3 Download